|
Sexylizzy2813
|
 |
October 08, 2025, 05:07:44 PM |
|
See my brother, before all these dollar this dollar that...e been no dey even enter people mouth at all, this our politicians smart very well oh make we no underestimate them at all, every year them dey bring wetin them go use as diversion make we the citizens no reason or focus on the thing wey be our problem wey we dey complain about, them go use wetin them wan use to take comot our mind from our complains. As fuel go up everything follow, now we dey complain, news stations self dey carry the matter for head nai them say dollar nai make things go up before you know, boom market people carry am as excuse to give to customers, like how na? My question be say, na today dollar begin go up? Why we no notice am since the 90s? Why now? Or na today our naira lost em value? See these guys dey play their cards well, we dey blessed but na men wey no like better things dey carry our blessings go give outsiders.
Support PIGIN For Our Local Board...
Me underestimate Nigerian politicians I dey mad? Those people done show citizens better shege to the point wey be say I fit predict their next move and expect the worst from them that's why I no dey depend on them or put hope say them go fit provide basic amenities wey I go use survive. Talking about news station, those people and government I no know the ones wey better pass cause them dey only carry propaganda news wey dey favour the government asin dem dey show us wetin the government want us to see of which we citizens know say na lie, but wetin me I know na say this bad government their days dey numbered. My brother God no gree make you mad oh🤣, you see as them be so and the way the country dey, we no go fit use them get hope to see food at all. These guys them don already show say them no care about us and we as the citizens need to embrace that idea wey them carry put for our head so that no way wey we go depend on them. About the news people them, them dey sometimes give us wetin we wan see or hear as in small part of it oh but as you talk concerning the government them dey really do am how e go favor them because if e no happen like that the government fit close that TV or Radio station or even stop them from carrying anything wey concern them and e get as one person go wan carry the matter for head them fit take the reporter license or do am wey be say that person no go see job any where. Them bad to the way wey be say the poor man voice no suppose go far, our president no get any power from how I see am, na the other men them wey dey for him back dey tell am wetin to do and talk example the Rivers State matter. Support PIGIN For Our Local Board...
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
Salahmu
|
 |
October 08, 2025, 10:15:11 PM |
|
The thing here is that when price of things get high here in our country Nigeria is hard to come down, even if dollar rate is reducing daily the prices here in Nigeria isn’t not reducing making our naira not to be valuable and is affecting us badly. Due to the current price situation, 5,000 can’t even prepare a proper pot of soup due to the high cost of things in the market. The Nigeria government do not prioritize its citizens, from changing the national anthem to enforcing tax on their citizens.
5,000 is even too small for soup because 10,000 is the one people can only managed without buying something that is also important, if you want I could give you a sharp breakdown of how small the 10,000 could go, let's go for the meat, to buy an enough quantity that should be enough is from 6,000 so if this is being removed from the 10,000 you will have only 4,000 remaining from the 10,000 so to buy egussi you will spend another 1,000 from the amount, remaining 3,000 so when you buy cooking oil that's very costly now in the market the remaining money will be finish and you no go get waiting you go use again to buy the things way you use support the soup, so is very bad to see the money someone has to spend before you cook.
|
| . BC.GAME | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀░▀██████ ████▀░░░░░▀████ ███░░░░░░░░░███ ███▄░░▄░▄░░▄███ █████▀░░░▀█████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███░░▀░░░▀░░███ ███░░▄▄▄░░▄████ ███▄▄█▀░░▄█████ █████▀░░▐██████ █████░░░░██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ██████▀▀░▀▄░███ ████▀░░▄░▄░▀███ ███▀░░▀▄▀▄░▄███ ███▄░░▀░▀░▄████ ███░▀▄░▄▄██████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ ███████████████ | │ │ | DEPOSIT BONUS ..470%.. | GET FREE ...5 BTC... | │ │ | REFER & EARN ..$1000 + 15%.. COMMISSION | │ │ | Play Now |
|
|
|
|
yixichloro2xx
|
 |
October 08, 2025, 10:27:13 PM |
|
No be lie..na fuel and diesel price da hike things not even dollar. But still, na we da do ourselves. Anything wey go up no da come down ahaha
See my brother, before all these dollar this dollar that...e been no dey even enter people mouth at all, this our politicians smart very well oh make we no underestimate them at all, every year them dey bring wetin them go use as diversion make we the citizens no reason or focus on the thing wey be our problem wey we dey complain about, them go use wetin them wan use to take comot our mind from our complains. As fuel go up everything follow, now we dey complain, news stations self dey carry the matter for head nai them say dollar nai make things go up before you know, boom market people carry am as excuse to give to customers, like how na? My question be say, na today dollar begin go up? Why we no notice am since the 90s? Why now? Or na today our naira lost em value? See these guys dey play their cards well, we dey blessed but na men wey no like better things dey carry our blessings go give outsiders. Support PIGIN For Our Local Board... After the diversion when election don reach dem go come gather una together for campaign with 5k each 
|
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
 |
October 08, 2025, 11:04:01 PM |
|
No be lie..na fuel and diesel price da hike things not even dollar. But still, na we da do ourselves. Anything wey go up no da come down ahaha
See my brother, before all these dollar this dollar that...e been no dey even enter people mouth at all, this our politicians smart very well oh make we no underestimate them at all, every year them dey bring wetin them go use as diversion make we the citizens no reason or focus on the thing wey be our problem wey we dey complain about, them go use wetin them wan use to take comot our mind from our complains. As fuel go up everything follow, now we dey complain, news stations self dey carry the matter for head nai them say dollar nai make things go up before you know, boom market people carry am as excuse to give to customers, like how na? My question be say, na today dollar begin go up? Why we no notice am since the 90s? Why now? Or na today our naira lost em value? See these guys dey play their cards well, we dey blessed but na men wey no like better things dey carry our blessings go give outsiders. Support PIGIN For Our Local Board... After the diversion when election don reach dem go come gather una together for campaign with 5k each  Chai this Man wetin we do again 😂 abeg I no follow for the "UNA" oh, election go soon reach and na these same lies them go take use for some of these boys wey only value the money wey them give them at the moment and the ready to throwaway unlimited enjoy. See with how this country dey go and if we reason am, na we dey do ourselves not to grow and e be like virus wey person no fit identify, maybe na wetin the White man them do our forefathers back then nai dey affect us till now because I no see why a rich Nigerian man go prefer to finish the small money wey the poor get before him go chop him own billions wey no go still do am, my brother e hard to let all these boys wey no get better thinking to stop to make politicians be like say them strong pas we the masses for election time. Support PIGIN For Our Local Board...
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
|
yixichloro2xx
|
 |
October 09, 2025, 08:14:44 AM |
|
No be lie..na fuel and diesel price da hike things not even dollar. But still, na we da do ourselves. Anything wey go up no da come down ahaha
See my brother, before all these dollar this dollar that...e been no dey even enter people mouth at all, this our politicians smart very well oh make we no underestimate them at all, every year them dey bring wetin them go use as diversion make we the citizens no reason or focus on the thing wey be our problem wey we dey complain about, them go use wetin them wan use to take comot our mind from our complains. As fuel go up everything follow, now we dey complain, news stations self dey carry the matter for head nai them say dollar nai make things go up before you know, boom market people carry am as excuse to give to customers, like how na? My question be say, na today dollar begin go up? Why we no notice am since the 90s? Why now? Or na today our naira lost em value? See these guys dey play their cards well, we dey blessed but na men wey no like better things dey carry our blessings go give outsiders. Support PIGIN For Our Local Board... After the diversion when election don reach dem go come gather una together for campaign with 5k each  Chai this Man wetin we do again 😂 abeg I no follow for the "UNA" oh, election go soon reach and na these same lies them go take use for some of these boys wey only value the money wey them give them at the moment and the ready to throwaway unlimited enjoy. See with how this country dey go and if we reason am, na we dey do ourselves not to grow and e be like virus wey person no fit identify, maybe na wetin the White man them do our forefathers back then nai dey affect us till now because I no see why a rich Nigerian man go prefer to finish the small money wey the poor get before him go chop him own billions wey no go still do am, my brother e hard to let all these boys wey no get better thinking to stop to make politicians be like say them strong pas we the masses for election time. Support PIGIN For Our Local Board... dem go come use 5k whey dem dash una for election take thief 5 billion naira from public funds. Na 1000000000x return of their initial 5k investment.
|
|
|
|
TrialBitcoin
Newbie
Offline
Activity: 42
Merit: 0
|
 |
October 12, 2025, 07:21:13 AM |
|
My people, I greet una. Few weeks ago when dollar was 1900, things were very expensive, now wey dollar be 1540 shey things suppose come down? Abeg anything come down for una side? Abi nothing da come down for Nigeria? This matter don tire me. Went to the market yesterday and I actually expected things to reduce due to dollar little stability, but reverse is the case. Seems this country is getting worse. How una see am?
Nigeria is getting harder as the day goes by and the government is not doing anything to savage the situation, imagine being in a country where the government doesn't create jobs nor initiate empower programs for the masses ,the prices of commodity keep going up as the day goes by, hiking of commodity prices becomes the order of the day. Once fuel prices increase in Nigeria everyone automatically increases the prices of their goods and when the prices of fuel drops,no One is willing to reduce the price of their goods because they had already bought it at a high price and this makes things harder for the poor,so it's not easy for the less privileged in Nigeria.
|
|
|
|
|
Berry2d
Full Member
 
Offline
Activity: 532
Merit: 124
With God all things are possible
|
 |
October 12, 2025, 07:04:51 PM |
|
Saying Nigeria is getting worst is an understatement the right word should be Nigeria is already finished and needs God's supernatural intervention to be restored. In 2015 before mahamadu buhari took over power from Goodluck Jonathan, dollar was equivalent to 197 naira and cost of living in Nigeria was better but after taking over it increased to over 700 per dollar before handing over power to the current administration that made naira lost its value to an extend a dollar increase to 1900 before depreciating to where it is now with know hope of going below that rate and the cost of living is going higher without coming down.
Nigeria is a country where every structure capitalised on every opportunities to there benefits therefore giving know room for price control which may reduce the cost of living in the country but only concentrate much in activities that are beneficiary to them without that of the poor masses. And with the way the economy is now, I see know sign of standard cost of living but only constant increase at all time, so all we need to do is to adjust our life to suit in to the situation at hand and pray for miracle because the current administration is never willing to effect positive change than a negative one.
|
|
|
|
Dreadboost
Member

Offline
Activity: 112
Merit: 69
|
Nigeria is getting worse and I don't see it getting better anytime soon, because we still keep having this greedy politicians in power, all they do is just to reshuffle themselves into different offices. I read a comment where someone was talking about the dollar during the time of Goodluck Jonathan to be 197 and now it's about 1500, this just shows you how things has really gone bad in this country in just about 10 years. There is even a statistic that says an average Nigeria lives on less than a dollar a day, that's tell you how bad it is for the poor masses. The most annoying thing is that our leaders act as if they don't see what's going on in the country, I really don't blame them, because it's not affecting them and they don't care if we live or die, then in 2027 some of our foolish youths will glad help the rig election to return to power and we continue to suffer, while the country continues to decline.
|
|
|
|
Smartp1996
Newbie
Offline
Activity: 28
Merit: 2
|
 |
October 17, 2025, 08:24:45 PM |

Nigeria was never good or okay before saying that Nigeria is getting worser and worst.from the day Nigeria took over power from British leadership till date; has been the beginning of our sorrows and pains etc. From October first 1960 Nigeria has witness a transition of one bad government, tenure to the other and thereby making things difficult for the masses because of high level of greediness and self center of our politicians and we are the causes because we elected them in knowing fully well that they are greedy. Just imagine when a senseless voter, vote for greedy politician just because of little bribery or tokens he behaves any how he wants, that is the country we are Nigeria.
|
|
|
|
|
Oshio-man
Full Member
 
Offline
Activity: 574
Merit: 146
Be patient with your future.
|
 |
October 18, 2025, 04:02:41 AM |
|
My people, I greet una. Few weeks ago when dollar was 1900, things were very expensive, now wey dollar be 1540 shey things suppose come down? Abeg anything come down for una side? Abi nothing da come down for Nigeria? This matter don tire me. Went to the market yesterday and I actually expected things to reduce due to dollar little stability, but reverse is the case. Seems this country is getting worse. How una see am?
I no no d area or state u dey stay for naija, but d place or state wey me dey stay in d country price of food items is coming down since d naira appreciate, u no say wen ever d dollar dey fall in d market, it give those that are into import and export to experience some changes that will make dem to gain more or lose more in their goods, for naija any price that go up it hard for d price to come down easily because there are some people in d country that is taking advantage of high price of goods and services, even wen government increase their budget, it will not make any change in d country because there are some group of people who don't want d price of goods and services to come down base on their self interest.
|
|
|
|
Sarah Jordan
Member

Offline
Activity: 103
Merit: 30
|
 |
October 18, 2025, 12:53:36 PM |
|
Nigeria is actually getting worse. Sometimes when you look around you just wonder to yourself if this country Nigeria is actually growing, stagnant or going down.
Economy of Nigeria its not pleasing to the people. Dollars going up affects naira so bad. Purchase of things is on the high side. You can't use 100k in the market to stock your house. Things are way to expensive. I remember buying biscuit for ₦5,₦10 now to even buy biscuits of ₦50 is by chance.
Insecurities are on the rising. People getting kidnapped in their farms, homes, road and so on. The government is not trying to do something about it. We just hope Nigeria will be better again
|
|
|
|
|
|
Somto9Light
|
 |
October 18, 2025, 01:09:50 PM |
|
Nigeria is getting worse and I don't see it getting better anytime soon, because we still keep having this greedy politicians in power, all they do is just to reshuffle themselves into different offices. I read a comment where someone was talking about the dollar during the time of Goodluck Jonathan to be 197 and now it's about 1500, this just shows you how things has really gone bad in this country in just about 10 years. There is even a statistic that says an average Nigeria lives on less than a dollar a day, that's tell you how bad it is for the poor masses. The most annoying thing is that our leaders act as if they don't see what's going on in the country, I really don't blame them, because it's not affecting them and they don't care if we live or die, then in 2027 some of our foolish youths will glad help the rig election to return to power and we continue to suffer, while the country continues to decline.
Nigeria was never good or okay before saying that Nigeria is getting worser and worst.from the day Nigeria took over power from British leadership till date; has been the beginning of our sorrows and pains etc. From October first 1960 Nigeria has witness a transition of one bad government, tenure to the other and thereby making things difficult for the masses because of high level of greediness and self center of our politicians and we are the causes because we elected them in knowing fully well that they are greedy. Just imagine when a senseless voter, vote for greedy politician just because of little bribery or tokens he behaves any how he wants, that is the country we are Nigeria. You're right bro, right from onset nigeria no even good, but the truth is the way the country take corrupt this time no be so in be dey during the early stage, then the corruption and bad leadership no too dey obvious as it's this current time so I agree with dreadboost when he said that nigeria is getting worser, and yeah if you look at the time of Goodluck jonathan down to this time you will see that alot of things has changed. During the era of Goodluck the cost of living is very low compared to this time that people are finding it hard to survive, if not for the fact that people are no longer depending on the government i wonder how they would have manage to escape this bad economy.
|
|
|
|
Jubilee58
Member

Offline
Activity: 140
Merit: 17
|
 |
October 18, 2025, 02:51:38 PM |
|
The problem that Nigerians are facing is bad leadership, if really the leaders have the interest of the people at heart, they will always oblige the interest of the masses, and ensure that the affairs of the country is running very smoothly and Nigeria citizens will be proud of their leaders.
Every day, Nigeria citizens are looking for a way of moving out of the country, a country that is so much blessed with numerous natural resources, and fertile ground for agriculture, yet the citizens are groaning in pains, the politicians cart away with the country's money and refused to develop and industrialize their own country Nigeria, everyone is looking with amazement, how people who call themselves leaders don't want to do things right.
As for Nigeria, the leaders intentionally weakened the value of our fiat currency for their own selfish interest, the reason is because, they looth the country's money to go and invest in the foreign countries where they make their money in dollars, and since Nigeria currency is weak , when they bring their dollar here, they want to buy the whole country.
It will not take our leaders much time to fix the country, the same way it doesn't take them time to keep it where we are today.
Look at what the president of Zimbabwe is doing, a young military president who is gaining the support of his people because of the good things he is doing, why can't our leaders emulate from such president, Nigerians are being mocked and maltreated outside because what our leaders have caused us .
Am beginning to feel that , it is high time Nigeria youths should stand up and take their destiny by force, we are tired of the system of this old men who call themselves leaders, honestly their brain is no longer functioning properly, so therefore they are not fit to rule the country.
The youths are the strength of every nation, it is war it is the youth that will fight it, i advice the youths should aspire to rule this country Nigeria, we are going to come out massively to campaign for any youth that will aspire to rule this country and not the sons of this old leader, and when that time comes this old leaders would be forced to keep away or if possible leave the country.
|
▀███▄ S h o c k ⚡ POWER UP YOUR PLAY! ▄███▀ >> Instant Rakeback | Weekly and Monthly Rewards | Original Games << ▀████░░░░░░░░░░░░ PLAY NOW ░░░░░░░░░░░░░░████▀
|
|
|
TokenTikas
Member

Offline
Activity: 140
Merit: 60
|
 |
October 18, 2025, 05:05:45 PM |
|
Chai this Man wetin we do again 😂 abeg I no follow for the "UNA" oh, election go soon reach and na these same lies them go take use for some of these boys wey only value the money wey them give them at the moment and the ready to throwaway unlimited enjoy. See with how this country dey go and if we reason am, na we dey do ourselves not to grow and e be like virus wey person no fit identify, maybe na wetin the White man them do our forefathers back then nai dey affect us till now because I no see why a rich Nigerian man go prefer to finish the small money wey the poor get before him go chop him own billions wey no go still do am, my brother e hard to let all these boys wey no get better thinking to stop to make politicians be like say them strong pas we the masses for election time.
Support PIGIN For Our Local Board...
dem go come use 5k whey dem dash una for election take thief 5 billion naira from public funds. Na 1000000000x return of their initial 5k investment. dem do come buy vote 5k... Be it fuel prices or political games, in the end what is clear is that we ourselves are a big part of this situation and votes are being sold for 5k and no one is really solving our problems. This is also one of their tricks on how to get so much profit from 5k investment.
|
|
|
|
|
|
yixichloro2xx
|
 |
October 19, 2025, 08:34:23 AM |
|
Chai this Man wetin we do again 😂 abeg I no follow for the "UNA" oh, election go soon reach and na these same lies them go take use for some of these boys wey only value the money wey them give them at the moment and the ready to throwaway unlimited enjoy. See with how this country dey go and if we reason am, na we dey do ourselves not to grow and e be like virus wey person no fit identify, maybe na wetin the White man them do our forefathers back then nai dey affect us till now because I no see why a rich Nigerian man go prefer to finish the small money wey the poor get before him go chop him own billions wey no go still do am, my brother e hard to let all these boys wey no get better thinking to stop to make politicians be like say them strong pas we the masses for election time.
Support PIGIN For Our Local Board...
dem go come use 5k whey dem dash una for election take thief 5 billion naira from public funds. Na 1000000000x return of their initial 5k investment. dem do come buy vote 5k... Be it fuel prices or political games, in the end what is clear is that we ourselves are a big part of this situation and votes are being sold for 5k and no one is really solving our problems. This is also one of their tricks on how to get so much profit from 5k investment. It is until we open our eyes and stop collecting these type of chicken change for just a day vote that will now affect us for 4-8 years. Look what Nepal did to their government, they were tired because of their political leaders. They acted in the rightful way because they knew that their election vote won't count. It is until we Nigeria citizens say we are tired of this system of government because this country will move forward again.
|
|
|
|
|
iBaba
|
 |
October 19, 2025, 12:58:49 PM |
|
~~~
For Nigeria, you hardly see anything that goes up to come down easily. That's why I normally tell people our leaders isn't only our problem. We as individuals also contribute to the problems of the country. When there is increase in price of good, traders effect it immediately even when they are still with the old goods with the cheap price. But when it is decrease, they claim they are still with the goods they buy on high price. Dollar stability can bring immediately change in price of goods and services. It will take some months before decrease in place of goods and services can happen. I will first give the blame to the government because they are the ones that have access to the economy and equally set the tone on how the economy should move or operated. There are certain things that cause these loopholes that people are taking advantage of and it is mostly when the policies are unstable and the effect of such unstable economy hits the major importer at the top of the chain down to the market woman selling attarugu and tattashe. When you complain those people in the market will tell you they are only trying to survive and survival in this kind of situation do come with greed and fear of not withstanding the price rise and fall in the market. My problem with our people is, it is like they are always looking for opportunities when the economy is unstable for them to carry their own part of greed. What annoy me the most is when they deliberately live the price of their products up, they don't bring it down again even if in reality the prices are now down and should benefit the masses. Everyone is just showing greed here and there.
|
▄▄█▀███████▀█▄▄ ▄█▀█▄███░█████▄█▀█▄ █████████████████████ ████▀████▀▀▀████▀████ ▀█▄███▀███░███▀███▄█▀ ███▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀███ ███▄▄████▀▀▀████▄▄███ ██████▀▄▀▄█▀███████████ ▐█████▄█▄█▀███▀█████████▌ ██████████▄▀█▀▄██████████ █████████▀▀█▀▀▀█▀▀█████████ ▀█████▀▀██▄█████▄██▀▀█████▀ ▀▀███▀▀ | | ███████████ █████████████████ █████████████████████ ███████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ███████████████████████ █████████████████████ █████████████████ ███████████ | █████████ █████████████████ █████████████████████ ███████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ █████████████████████████ ███████████████████████ █████████████████████ █████████████████ ███████████ | ████████████████████████
GOD'S CHOSEN CASINO & SPORTSBOOK
████████████████████████ | | [ | PLAY NOW | ] |
|
|
|
Africolo
Sr. Member
  
Offline
Activity: 476
Merit: 378
God danm it 1x2
|
 |
October 29, 2025, 10:58:02 AM |
|
My people, I greet una. Few weeks ago when dollar was 1900, things were very expensive, now wey dollar be 1540 shey things suppose come down? Abeg anything come down for una side? Abi nothing da come down for Nigeria? This matter don tire me. Went to the market yesterday and I actually expected things to reduce due to dollar little stability, but reverse is the case. Seems this country is getting worse. How una see am?
I sincerely agree with you that Nigeria seems to be getting worse as the prices of goods and services keeps skyrocketing, no business Man/woman wants to reduce the prices of goods even when the dollar rate has dropped and goods are expected to be less expensive, most times I don't blame those that are into business because when the dollar rate raises and they bought goods expensively, it is expected of them to sell it at a higher rate so they can recover the amount they bought the goods and make profits from it. Most importantly, if the government can reduce or regulate the prices of goods when dollar drops it will be a great relief to the poor masses. Though in Nigeria any price that has gone up never comes down as business owners uses that means to extort Nigerians. I do buy a small bottle of Palm oil for 500 naira but I was shocked when I was told it's 1,000, so Nigeria is actually getting worse as the day goes by.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Sally9256
Jr. Member
Offline
Activity: 63
Merit: 2
|
 |
October 29, 2025, 12:47:23 PM |
|
I sincerely agree with you that Nigeria seems to be getting worse as the prices of goods and services keeps skyrocketing, no business Man/woman wants to reduce the prices of goods even when the dollar rate has dropped and goods are expected to be less expensive, most times I don't blame those that are into business because when the dollar rate raises and they bought goods expensively, it is expected of them to sell it at a higher rate so they can recover the amount they bought the goods and make profits from it.
Most importantly, if the government can reduce or regulate the prices of goods when dollar drops it will be a great relief to the poor masses. Though in Nigeria any price that has gone up never comes down as business owners uses that means to extort Nigerians. I do buy a small bottle of Palm oil for 500 naira but I was shocked when I was told it's 1,000, so Nigeria is actually getting worse as the day goes by.
Even goods being manufactured or food stuffs we plant here in the country still has high prices even with the dollar rate going down, even after a long time the prices still refused to drop and it baffles me. We blame the government for all these things but some of the hardship is caused by ourselves, a lot of people are being greedy and they don't care to contribute to making the country a better place. We don't have to always wait for the government we can start by making life easy for ourselves. Sometimes I wonder if we will ever witness a good Nigeria again because the country has gotten too bad.
|
|
|
|
|
Abiokuta
Newbie
Offline
Activity: 25
Merit: 0
|
 |
October 29, 2025, 09:37:33 PM |
|
It simple "Greed" Traders inflate the price of dollars when it rises but fails to reduces it when it drops. WHY? to make money off course. Government have failed in their part to regulate these traders due to corruption.
|
|
|
|
|
Africolo
Sr. Member
  
Offline
Activity: 476
Merit: 378
God danm it 1x2
|
 |
November 14, 2025, 03:26:44 PM |
|
My people, I greet una. Few weeks ago when dollar was 1900, things were very expensive, now wey dollar be 1540 shey things suppose come down? Abeg anything come down for una side? Abi nothing da come down for Nigeria? This matter don tire me. Went to the market yesterday and I actually expected things to reduce due to dollar little stability, but reverse is the case. Seems this country is getting worse. How una see am?
Most of the hardship we face is caused by fellow Nigerians, how would the dollar exchange rate reduces and yet the prices of goods in the market won't reduce?, this is one of the causes of hardship, the marketers don't reduce the prices of their goods even though dollar drops, I think one of the factors that had made the marketers not to reduce it, is the higher cost with which it was bought before the dollar rate fell. If I'm a business person and I went to the market and bought a bag of rice for 200,000 thousand naira, even if the dollar drops I will still sell at a higher amount so I can recoup the money I bought it when the dollar was high, though there are little commodities that the marketers shouldn't have inflated the price and some of them are pepper, local tomatoes and vegetables, does dollar affect those once too? Dollar rate has nothing to do with those ones because they are planted by farmers and it should be sold at a cheap price, you can identify with me why I said most of the hardship is caused by ourselves.