Bitcoin Forum
January 09, 2026, 11:43:52 AM *
News: Due to a wallet-migration bug, you should not upgrade Bitcoin Core. But if you already did, there's no need to downgrade.
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: una be newbie before.  (Read 125 times)
Supreme Donvic (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 94
Merit: 49

CHAMBY TOKEN


View Profile
October 22, 2025, 10:20:31 PM
 #1

The reason why I they create this thread na because we way be newbie some set of people dey bully us for here if we post some kind thing instead of the senior people way will get here to current us well dem go talk to us anyhow, we dey new to cryptocurrency and Bitcoin we no fit they perfect the way una dey so abeg make una take am easy with us make una remember say una be once newbies oo remember those days you been dey our shoe.
When we create thread con make mistake current us we go really appreciate am but current us with love because some kind talk una go tell us fit make us run from this forum or dey encourage to do better.
Una thank you for understanding God bless una.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★ ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ▬▬▬▬▬▬▬▬▬
DEDUST.IO ✨ ║ ➤  Chamby is a token created ✨ ║ ✨    C H A M B Y    ✨ ║  ✨ by the community asktom.cf  𝕏 ║ ✨ STON.FI
▬▬▬▬▬▬▬▬▬  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★ ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ☆  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ★  ▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Agbamoni
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 938
Merit: 647


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
October 22, 2025, 10:29:53 PM
 #2

No one try to bully you here. If you feel say, bring the link to such post where someone try to bully you here.
What they are trying to do is to correct, teach and share their own experience to you, whether in a friendly manner or harsh way. And if you are the type that wants to learn, you wont go into any argument neither you will grasp a thing or two from what he said, added with your own research.
We all went through this phase, your not alone, so keep calm and learn.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Nwada001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 807



View Profile
October 22, 2025, 10:32:39 PM
 #3

My broda abi sister, no they take anything way some people hama give u like insult, u know say everybody no they respond or react to something same way, inside one thread even if people insult u, if you take ur time check well u go also notice others way go take their time correct you, they ignore the insult then take anything way they useful to u, learning nah gradual process nobody sabi everything all of us they also make mistake.

And make insult way person give u no make u stop to ask question where u no understand something or where u they confuse, anything u no sabi ask question, leave insult for who wan insult you, but just they willing to take correction anytime you make mistake.

 
█▄
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT▀█ 
  TH#1 SOLANA CASINO  
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
........5,000+........
GAMES
 
......INSTANT......
WITHDRAWALS
..........HUGE..........
REWARDS
 
............VIP............
PROGRAM
 .
   PLAY NOW    
[/quote]
Code:
[center][table][tr][td][/td][td][size=20pt][nbsp]
[size=6pt][color=#65e]█▄[/td]
[td][font=arial black][size=24pt]R[/size][/font][/td]
[td][size=2pt]


[color=#fec]▀[color=#fda]▀[color=#fc9]▀[color=#eb7]▀[color=#eb5]▀[col
osasshem
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 994
Merit: 127


View Profile
October 22, 2025, 10:48:43 PM
 #4

My broda, abi na sister, one good thing be say you get the courage to join this forum, and as you done join, make the reason way make you join dey the top of your mind anytime you de post/reply for this community. E no easy for newbies, and as a newbie, things like that go come your way, just take am gently. The one way dey educative to your post/question, take am and improve yourself; while you go see insult for response way oh come your way, learn from am, and leave the one way no add value to you.

As newbie way no get knowledge about the community and crypto that much, na make those kind response go de serious for heart. Those questions way you nor know, ask, read, learn and grow, you go find out say you oh enjoy your stay for the forum as time goes on.

LOVER BOY 422
Member
**
Offline Offline

Activity: 112
Merit: 12


View Profile
November 13, 2025, 07:25:27 PM
 #5

The reason why I they create this thread na because we way be newbie some set of people dey bully us for here if we post some kind thing instead of the senior people way will get here to current us well dem go talk to us anyhow, we dey new to cryptocurrency and Bitcoin we no fit they perfect the way una dey so abeg make una take am easy with us make una remember say una be once newbies oo remember those days you been dey our shoe.
When we create thread con make mistake current us we go really appreciate am but current us with love because some kind talk una go tell us fit make us run from this forum or dey encourage to do better.
Una thank you for understanding God bless una.

Watin you dey talk na correct brother this guy them dey laugh us we be newbies I come dey talk say waiting person just dey do like this na small small person go still learn ,if newbies do mistakes na to correct the newbies but we go come enter where they go dey make caracachop with waiting the person write or post ,de done forget say dey be newbies before just as you follow talk am before like this ee no good at all make them help us we just dey enter here new make here no come tire us quick,me I dey understand watin you dey mean ee go better if we put our heads together so that our work go dey go fine.
Nuel0717
Member
**
Offline Offline

Activity: 87
Merit: 10


View Profile
November 15, 2025, 09:28:04 PM
 #6

No one try to bully you here. If you feel say, bring the link to such post where someone try to bully you here.
What they are trying to do is to correct, teach and share their own experience to you, whether in a friendly manner or harsh way. And if you are the type that wants to learn, you wont go into any argument neither you will grasp a thing or two from what he said, added with your own research.
We all went through this phase, your not alone, so keep calm and learn.
You’re right, nobody here is trying to bully anyone, and I genuinely appreciate the corrections and guidance from senior members. I’ve actually learnt a lot from many of you.

But I still feel that teaching or correcting someone doesn’t have to come in a harsh tone. Sometimes the delivery sounds more like shouting than advising, and that difference can affect a person emotionally or reduce their confidence, especially newbies who are still trying to find their footing here.

I once came across a discussion where a higher ranked member complained about how newbies create topics, which was okay. But the tone he used there could easily discourage someone who genuinely wants to learn.

Please don’t get me wrong, many of you are very helpful and I respect the knowledge you share. I just believe guidance can be firm without being discouraging, so more newbies can learn comfortably and grow in the community.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!